Premium Only Content

Ayra Starr - Rush (Lyrics)
Ohh (Vibez)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, yeah
Pa pa pa ri, pa ri pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje
Can never take my cake away
Aje, you can't count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
'Cause e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh
-
2:07:23
TimcastIRL
3 hours agoTrump SLAMS China With NEW 100% Tariff, Stocks & Crypto TUMBLE | Timcast IRL
202K66 -
LIVE
SpartakusLIVE
4 hours agoBF6 LAUNCH DAY || WZ and BF6 followed by PUBG - The PERFECT Combo?
288 watching -
1:33:59
Glenn Greenwald
6 hours agoQ&A with Glenn: Is the Gaza Peace Deal Real? Why was the Nobel Peace Prize Given to Venezuela's Opposition Leader? And More... | SYSTEM UPDATE #529
88.5K55 -
1:24:01
Flyover Conservatives
22 hours agoURGENT FINANCIAL UPDATE! October 14–31: The Great and Terrible Day Has Arrived - Bo Polny; 5 Mindsets You Must Master - Clay Clark | FOC Show
26.2K1 -
LIVE
VapinGamers
2 hours agoBattlefield 6 - All Protatoe and Nothing but Net - !rumbot !music
73 watching -
LIVE
GritsGG
3 hours agoRANK GRIND! Most Wins in WORLD! 3734+!
28 watching -
LIVE
I_Came_With_Fire_Podcast
11 hours agoChina Owning the Mississippi? | Letitia James Indicted, But Don't Get Excited | Insurrection Inbound
333 watching -
LIVE
Eternal_Spartan
10 hours ago🟢 Eternal Spartan Plays Battlefield 6! | USMC Vet
50 watching -
LIVE
This is the Ray Gaming
2 hours ago $0.02 earnedBattlefield 6 Launch Day Part 2 | Rumble Premium Creator
119 watching -
58:29
NAG Podcast
4 hours agoChrissie Mayr: BOLDTALK W/Angela Belcamino
17.1K4