Premium Only Content
Ayra Starr - Rush (Lyrics)
Ohh (Vibez)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, yeah
Pa pa pa ri, pa ri pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje
Can never take my cake away
Aje, you can't count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
'Cause e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh
-
LIVE
Badlands Media
15 hours agoDevolution Power Hour Ep. 424
7,109 watching -
LIVE
MattMorseTV
9 hours ago $2.76 earned🔴Minneapolis RIOTS.🔴
10,044 watching -
LIVE
Akademiks
2 hours agoFinesse2x says Moneybaggyo SNITCHED on him. FBG Duck vs Lil Durk. J cole dropping new album?
975 watching -
LIVE
Joker Effect
1 hour agoRUMBLE RAIDS - What to expect. What is going to happen... who is the special guest?!
1,204 watching -
LIVE
Tundra Tactical
5 hours ago🛑🚨 $2500 Gun GiveAway Ends Tonight!!! 🚨🛑 Tundra Tactical Presents The Worlds Oakyest Gun Show
234 watching -
LIVE
DLDAfterDark
2 hours agoPre Lobby Day 2026 Live Stream - Virginia Gun Laws - Illegal Infringements
66 watching -
12:37
Motorcycle Content Creator
2 days agoThe Best Motorcycle Scenes in Movies – Ranked by a Biker
1 -
7:16
Stammherz - Fine woodworking, end grain cutting boards & process-driven builds
5 days agoBeginner Woodworking Project: Elegant Cutting Board
9 -
LIVE
SpartakusLIVE
4 hours ago#1 SHADOW BANNED Streamer Faces HACKUSATIONS, Can't Be STOPPED
459 watching -
19:38
Exploring With Nug
11 hours ago $0.08 earnedWe Found a Car Underwater Searching For Missing Person! (Barry Aiken)
57.8K9